Lol! Who Fit Guess OBJ Real Age? - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday 6 March 2014

Lol! Who Fit Guess OBJ Real Age?


Chei! this man tells it like it is without any form of shako.

When many people go dey shy to sey dem no know their real age, we former presido, Olusegun Obasanjo don tell the whole world sey him no know him age and the 77th years wey him dey mark na him official age.

Oya make Una help am guess him age. lol

No comments:

Post a Comment