This Yeye Man Rape Him Daughter To Get Work - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday 6 March 2014

This Yeye Man Rape Him Daughter To Get Work



Pedro Anegbe alia Oniiranu Okunrin
Make una see him face. Oniiranu oshi. Yeye man wey no dey sham.

So you rape your own daughter to get work. you dey high on drugs. Chei, how I wish sey the girl cut that your brokos self. father indeed.

The yeye man sey na one spirit tell am to rape him daughter so as to get work. Meanwhile the daughter talk sey him don dey disturb her since for sex, I come dey ask, why she no tell anybody. So tey him come rape her twice.

Na wah!



No comments:

Post a Comment