Diezani Madueke Don Talk Sey Fuel Katakata Go End In The Next One Week - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Wednesday 12 March 2014

Diezani Madueke Don Talk Sey Fuel Katakata Go End In The Next One Week


Oga Kpatakpata for Petroluem matter, Mrs Diezani Allison-Madueke do talk again sey na just one week kpere she give make all the fuel katakata varnish fiam.

The minister talk this one, when she dey defend her ministry proposed N61.9 billion budget for 2014 before the joint committee of petroleum (upstream and downstream) and gas of House of representatives. 

Ok, we don hear you make we dey look na. 

No comments:

Post a Comment