Se E Possible Sey Na Like This Malaysian Airline Take Crash? - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Wednesday 12 March 2014

Se E Possible Sey Na Like This Malaysian Airline Take Crash?




The mystery behind Malaysia Airlines flight 370 na wetin nobody don fit unravel. five days and still dem never see the missing plane.

Meanwhile sky News don use flight stimulator to illustrate the possibility of wetin happen to the Airline. Chei una think sey na like this e happen. see Here

We Pray to find this missing plane and the whole people alive in Jesus name (Amen)


No comments:

Post a Comment