Christ Embassy Building For Oregun Dey Born Fire - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Tuesday 18 March 2014

Christ Embassy Building For Oregun Dey Born Fire


Report wey I dey hear now now now, be sey Christ embassy building wey dey for Oregun don catch fire.

Although dem never know wetin cause the fire, I go bring una the full gist later...

No comments:

Post a Comment