Phyno Don Give Him Singer Girlfriend Belle - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday, 16 January 2014

Phyno Don Give Him Singer Girlfriend Belle









Rapper, Phyno dey on his way to become a daddy, that is if Rita Edmond go gree keep the pikin.

According to wetin Laabee hear o!, the singer girlfriend wey launch her music career last year for Africa, no want the pikin because of her music career, but Phyno, even though himself no wan marry for now, don beg her make she keep the pikin for am.

Infact ehn, them sey na so him just dey spoil the girl with money and other good things of life, just make she for keep the belle.

dem sey two of them don dey together for six years now. congratulations!

No comments:

Post a Comment