IGoDye Don Become UN Millennium Ambassador - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday, 16 January 2014

IGoDye Don Become UN Millennium Ambassador



United Nation don make one of we own, Francis Agoda wey we all know as IGoDye as United Nation Miellennium Development Goal Amabassador.

This honor na in recognition of wetin him don dey do and to make am continue to helep UN achieve their goal.

The recognition come with customized vehicle plate number: MDG AMB 7K Ambassador, international identification card and Honorary plaque.

Congrta Bros, e no easy

No comments:

Post a Comment