Bamanga Tukur Never Resign O! - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday, 16 January 2014

Bamanga Tukur Never Resign O!


Between Yesterday and Today, PDP Party Chairman, Bamanga Tukur don resign two times. (lol). Well today dem be announce sey him don resign, but Tukur don talk again sey him never resign o! him come talk sey if him wan resign na him go use him mouth tell press sey him don resign.

Meanwhile na today we go know whether them go sack am or leave am as party chairman, for PDP NEC meeting.

No comments:

Post a Comment