9ice Don Explain Why Him Don Decide To Quit Music - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday, 16 January 2014

9ice Don Explain Why Him Don Decide To Quit Music


E dey pain me sha, but everybody know wetin him want. 9ice don explain sey why him wan leave music na because sey, him want something more challenging.

According to am, music no de competitive again for am, and him don do everything wey him need do for music.

Laabee wish you well for your new challenge.

No comments:

Post a Comment