Newspaper Phot Clip Wey Catch My Attention Today - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday, 17 January 2014

Newspaper Phot Clip Wey Catch My Attention Today


Se Gov Amaechi get bow leg? (I just dey ask o)



We still dey strong, no bad belle people fit break us

Tiger no fit wash comot him spot. Na for prison una go rotten.
Dis na my few newspaper photo clips for today wey catch my attention.

No comments:

Post a Comment