Dem Don Ban Thief Thief Actress Yetunde Akilaja From Acting Again - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday, 16 January 2014

Dem Don Ban Thief Thief Actress Yetunde Akilaja From Acting Again

 
Una Remember the Thief Theif actress wey dem catch with master keys dey try open one house wey dey for No15, Ibitayo Street, magodo, Phase 2 on Sunday, January 12, 2014?

Dem don ban her from acting again.

Before the disgraceful incident, Yetunde been dey for members of Odunfa caucus. Among the members na Veteran Yoruba actors, Yinka Quadri, Taiwo Hassan, Abbey Lanre, Rilwan Onilegbale and Sunny Alli.

No comments:

Post a Comment