Justin Bieber Don Enter Serious Gbege: Dem Fit Deport Am Back To Canada - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday, 16 January 2014

Justin Bieber Don Enter Serious Gbege: Dem Fit Deport Am Back To Canada



Bad boy, 'Baby' hit-maker, Justin Bieber don enter serious gbege after him egg-throwing incident, where him go throw as many as 20 eggs on-top him neighbor.


According to RadarOnline, the neighbour dey push  Los Angeles cops to charge Justin with  felony vandalism.

If him succeed and dem convict Justin, e mean sey the 19-year-old Canadian, wey dey live for United States on work visa, go, go back to Canada.


No comments:

Post a Comment