Bamanga Tukur Fit Become INEC Chairman o! - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday, 16 January 2014

Bamanga Tukur Fit Become INEC Chairman o!


 Ok, so finally, Alhaji Bamanga Tukur no be PDP Chairman again. (pity)

But wetin funny me pass, na how the President take announce him resignation inside the NEC meeting today

Make Una hear na!

“He is not guilty of any offence and I am going to give him an assignment that is even tougher than the PDP Chairmanship,”

Eyah, you go no sey, no be him mind to let Tukur go, but as him talk, maybe the next role wey dem go give am na INEC Chairman abi no be so?

1 comment: