Kim Kardashian Wan Born Another Pikin - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday, 17 January 2014

Kim Kardashian Wan Born Another Pikin



Make una watch dis Kim funny interview for Ellen Friday. I think I like this Kim sha, she really get her funny side sha. wetin shock me pass be sey she say she go even born one million if e dey possible, even though to born no be moi moi. She really no strike me like person wey go wan born another pikin after North.

Make una see the video



No comments:

Post a Comment