Glo Don Sign D'banj Again As Ambassador - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Monday, 23 December 2013

Glo Don Sign D'banj Again As Ambassador






Telecom giant Globacom, don sign on Kokomaster again as their  Ambassador.

Dem unveil am today for their Glo Head office for Mike Adenuga Towers.

Una go remember sey him formally be their ambassador from 2008-2009.

Congratulobia  D'banj.


See More Photo




No comments:

Post a Comment