Baba Don talk Say Him No Go reply We Presido Letter - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Monday, 23 December 2013

Baba Don talk Say Him No Go reply We Presido Letter




Former Presido, Chief Olusegun Obasanjo alias baba Iyabo, don talk say, him no go reply we Presido letter, wey him table yesterday.

Baba wey talk through him Media aide, Tunde Oladunjoye, say, as him don accomplish him mission to bring President Jonathan attention to the big big gbege wey dey shele for we country, him no get anything to tell am again.

My people, e be like sey Baba don take style run ooo, abi wetin una think?

Me be wan see the over 1000 people wey dey for Oga Jona Political watch list.





No comments:

Post a Comment