Eya, who say education get time! anytime you wake up na him be your morning oo, and Actor Odunlade Adekola don wake up na to start school from 100 level for University of Lagos.
Dem say na because him be don loose many opportunities wey him for get, if to say him go school.
Carry on jo, no shaking, we dey ur back.
No comments:
Post a Comment