una remeber dat fake sign translator wey dem gbab for Southi? Yes, Thamsanqa Jantjie! dem sey dem don carry go yaba left (psychiatric hospiral)
And them say na him wife carry am go for check-up for near Johannesburg, but dokita wey check am come advice make them admit am
Meanwhile the company wey been hire am for the interpretation job don vanish.
My people things dey shele.
No comments:
Post a Comment