Make Una Tighten Una Belt oo. Buhari Don Land - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday 23 April 2015

Make Una Tighten Una Belt oo. Buhari Don Land




We president elect, General Mohammed Buhari don talk sey come June 1, Nigerians dem go see big change for how things dey happen for the country.

Him sey him no ready to give any mago mago person, or thiefu thiefu person post for him administration.

May God keep all of us alive to see this change in Jesus name.

No comments:

Post a Comment