Check Out Wetin Russians Do To Apple Statue After Apple CEO, Tim Cook Confess Sey Him Na Gay - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Tuesday 4 November 2014

Check Out Wetin Russians Do To Apple Statue After Apple CEO, Tim Cook Confess Sey Him Na Gay

178664579-300x170

Some Russian group don commot de human-sized iPhone statue wey feature screen wey dey display photo and video salute to Apple Inc founder, Steve Jobs, for St Peterburg inside Russia, after the new CEO, Tim Cook confess last week sey him na gay.

The Russian Group of companies build the statue in honour of Steve Jobs for 2013.

But dem come talk sey, dem gat commot am as dem have to abide by law wey dey combat gay propaganda for the country.

No comments:

Post a Comment