Seriously this world go soon end! See as a whole pastor and him stupid female church members dey display their foolishness.
How some people self dey allow themselves to be brainwashed. because of sey you want marry, you allow pastor tell you even the dumbest thing. sey make you comot you pant, make him kiss you am before you go fit find husband.
Chai! ihe emebigo
No comments:
Post a Comment