Gbege For Niger State TAN Rally...VIP Stage Don Collapse - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Saturday 13 September 2014

Gbege For Niger State TAN Rally...VIP Stage Don Collapse

Photos: VIP stage carrying governors & ministers collapse during rally

Dem sey this one dey happen today today for Niger state. Sey the VIP stage ontop where some state governors, ministers and Pius Anyim pius stand to address people wey come for the Transformation Ambassadors of Nigeria rally, don collapse.

According to report, as the stage collapse na so people think sey na bomb, come scatter run for right, left and centre. so tey plenty people wunjo.


No comments:

Post a Comment