Unbelievable! A Whole Rewanda President Go Welcome Davido For Airport - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Tuesday 8 July 2014

Unbelievable! A Whole Rewanda President Go Welcome Davido For Airport










 
So on July 4, Rewanda people celebrate their annual Liberation Day for Amahoro national stadium for inside Kigali. Davido na him dem choose to headline the event and guess what a whole Rewanda President, Paul Kagame go welcome the BET winner for Airport with all him family.


Na wa oo, dis one get as e be, abi na only me dey think am. He just be like make Jay Z come Nigeria and President Ebele Goodluck Jonathan go go airport go welcome am.

Anyways Davido na your luck...

No comments:

Post a Comment