Hmmm Wetin You Feel About Chelsea €20m Offer For Emenike! Make Him Go For The Offer? - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 27 June 2014

Hmmm Wetin You Feel About Chelsea €20m Offer For Emenike! Make Him Go For The Offer?

 
We hear sey Chelsea don make surprise offer with Turkish giants Fenerbahce for Nigeria striker Emmanuel Emenike and them don ready to wrap the deal sharp sharp once the world cup finish.
 
Na good thin but me no like as Mourinho dey treat we boys we dey the club right now. So tey dem gats sell Moses becaue no opportunity for him to play for Chelsea.

Me go advice make Emenike look well well before him jump enter the offer, make somebody no go spoil him career.
 

No comments:

Post a Comment