Guess Who Don Turn Billionaire! Basketball Legend Micheal Jordan - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 13 June 2014

Guess Who Don Turn Billionaire! Basketball Legend Micheal Jordan


Forbes don report sey American superstar basketball play don become billionaire.

Dem sey the 51-yr old equity as owner of NBA Charlotte Hornets reach $416milla plus him net worth outside of team don reach $600m.

Hmmm, dis dikwa interesting!

No comments:

Post a Comment