Formula One Legend, Micheal Schumacher Don Dey Show Sign Of Consciousness - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Saturday 5 April 2014

Formula One Legend, Micheal Schumacher Don Dey Show Sign Of Consciousness

 
Dem don report sey Formula One Legend, Micheal Schumacher don begin to show sign of consciousness and awakening.
The seven-time world champion don dey for medically induced coma since him skiing accident wey shele for French Alps for December last year.
We pray for him speedy recovery.
 

No comments:

Post a Comment