You Still Dey Single And Searching, Oya Sey This Prayer! - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Tuesday 18 March 2014

You Still Dey Single And Searching, Oya Sey This Prayer!



Na one reader for Lailasblog send this prayer and mehn, even me self don dey sey the prayer too. lolz

Oya join me make we sey am together...

         Lord, crash the plane of my SINGLENESS, Lord crash it..!! Consume me with the fire of WEDLOCK.
Jehovah, ROAST ME!! JAM ME with the lorry of HOLY MATRIMONY.

BABA MI, BABA MI, detonate the BOMB OF ENGAGEMENT in my life.

STAB me with a man of your choice Lord!!

HANG my neck with the BONE of my BONE!!

Imprison my life with the RIBS of my RIBS!!

SHOOT me with an AK47 of true love!!

KILL me tonight Lord with a HUSBAND!!!
Please, single ladies out there.. join me in prayer.

No comments:

Post a Comment