Top Nigerian Music Producer Hcode Don Die - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Saturday 8 March 2014

Top Nigerian Music Producer Hcode Don Die


We entertainment industry wake up today to hear sey Top Soul/Hiphop producer, Harry Mordi wey dem know  as Hcode die yesterday night from Asthma attack.

Na Hcode produce 2face Idibia and Vector Get Down.

May him soul rest in peace (Amen).

No comments:

Post a Comment