Still Ontop Of The National Confab - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 28 March 2014

Still Ontop Of The National Confab


Na with sad joy I dey report sey one of the delegates for the ongoing National Confrence, retired AIG Hamma Misau don die.
Incase una no know am.. Na him picture been circulate where him dey sleep for the conference some few days ago.

Dem sey him die yesterdat for National Hospital Abuja. Him na 67 years before he die.

May him soul rest in peace o! 

No comments:

Post a Comment