Our Beatiful Singer, Zara Don Die - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 28 March 2014

Our Beatiful Singer, Zara Don Die


Death e no good oo, death where you sting, why you take away our beautful Zara from us.

For those of una wey know know her, Zara na one of Nigeria singer. watch her video here

But sickness no let her go far for her musical career as she dey battle Multiple Sclerosis wey even take her go  US last year where she receive treatment for the ailment, but unfortuanley she give up the battle today early morning.

Her last tweet yesterday, March 27, 2014 be 'I love and hate my life'.

May her soul rest in peace (Amen)

1 comment: