Still ontop the ibadan ritualists dem matter, dem don arrest another oloriburuku of a man, wey sey him be pastor with human skull.
Dem sey the yeye man dress inside white garment and dey go about they preach ontop of him voice for Agowo junction inside ibadan.
Na as him dey pray for one man, na him the man notice something wey be like human skull inside him bag, na so o kasala come burst!
No comments:
Post a Comment