Nuella Se Man Don Finish For Town? - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 28 March 2014

Nuella Se Man Don Finish For Town?


Me I know understand why some women prefer to marry another man husband. Nuella, I been like you o, but I no sure sey I like this thing wey you wan do so. Se man don finsih for town? You na beautiful girl wey everyman go like take for a wife, why Tchidi Chikere?

And You Chiekere, why you wan leave your beautiful family for Nuella. even if your sife offend you, why you no fit forgive make una work things out after three kids. I dey shake my head for you, because na only weak men dey behave like you wan behave so. you no even get the decency to follow through divorce before you wan marry Nuella.

Sophia, the Lord is ur strength, him go be your husband and father at this critical time. Amen. no mind them, na the same broom wey dem take wipe the first wife, na him the second go face too.

No comments:

Post a Comment