Se This Na Sign Of Boko Haram For Osun State? - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 7 March 2014

Se This Na Sign Of Boko Haram For Osun State?


God forbid sey dem don enter Osun state too oo! but we need to look this matter well. just this week, police detonate bomb wey some yet to be known people plant inside one bank for Ososgbo, now we dey get report sey some unknown people today don burn down the one of the hostels of the Unity school wey dey for Ikire for Osun state.

Dem even talk sey, two days ago, another of the hostel burn too.
Abeg authorities need to comb out wetin dey happen o!


No comments:

Post a Comment