NYSC Don Post 1,910 Corpers To Gombe, Borno. Bow Down Una Head, Make We Pray For Them - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Saturday 8 March 2014

NYSC Don Post 1,910 Corpers To Gombe, Borno. Bow Down Una Head, Make We Pray For Them


The National Youth Service Corps (NYSC) don deployed 1,910 corps members to Gombe and Borno States for the 2014 batch ‘A’ Orientation Course wey Gombe state go host.

According to NYSC, 1,090 corps members go serve for Gombe state while 820 go serve for Borno.

Me come dey ask, why dem still dey post corpoers go this volatile region. May God help all of them, (Amen)

No comments:

Post a Comment