What Da? Tinubu Daughter Don Oder Iporin Traders To Pay N2m Before Dem Go Open Their Market - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday, 14 February 2014

What Da? Tinubu Daughter Don Oder Iporin Traders To Pay N2m Before Dem Go Open Their Market


The Iyaoloja of Lagos and daughter of Asiwaju Bola Ahmed Tinubu,her Royal Majesty, Folashade Ojo  don unilaterally order sey before she go open the popular Iporin Market wey she close under flimsy excuses, sey dem lock up one of her supporters, the traders go pay N2million

What kan fa, what impunity! Why are we unnecessarily harsh on our feloow human being, so becuase you be Iyaoloja, nobody go hear word. for no reason you shut down market and now you want them to pay N2million naira before you go open am.

If na PDP do this one na, we no go hear word for APC.



1 comment:

  1. Hahaha! Chai wetin perrson no go see 4 dis Lagos?

    ReplyDelete