Dis no be filmtrick o! na serious matter. the Wife of Retired PDP Party Chairman, Bamanga Tukur, Hajiya Asiya Mohammed Bello don register as member of APC for Gabasawa Ward for Unguwan Rimi, Kaduna North Local Government area of Kaduna State.
Her registration card number na 0623374.
So me come dey ask, our dem won co-exist for house, abi se na the husband give am the go ahead, so to get back at PDP for wetin dem do am. But se that one make sense? I think sey him go come down so low to use him wife get back at PDP.
Anyways, make we see how e go go.
No comments:
Post a Comment