Rumour Pedlers! Yoruba Actress Lola Alao Don Deny Sey She Be Attendant For US - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday, 13 February 2014

Rumour Pedlers! Yoruba Actress Lola Alao Don Deny Sey She Be Attendant For US


Yoruba actress, Lola Alao don talk sey the rumour wey olofofo dem dey spread sey she don become supermarket attendant for US, na lie o!

The yellow pawpaw actress  relocate go America last year after her marriage.

Na lie this she take talk am:

"I took that picture they posted on the net in a shop in London four years ago. They resurrected it and now claim that is the supermarket I work in the US. I don't know what they are talking about; it is their headache. As you can see, I am in Nigeria. I am already used to such stories. At least, people who know me would be giving me money now because they feel I am broke. I don't have a problem. Let them continue this false 
rumour." 


1 comment:

  1. Shey 2 be attendant na bad thing? Others wey dey do am nko? Abeg make we hear anoda tory joor.

    ReplyDelete