For showing their film, 'Compulsory Risk' ontop their channel without their approval, the Aneke twins don drag Multichoice Nigeria go court.
According to the twins, dem be don dey hear am from friends sey their movie don appear ontop Multichoice station several time, until them self come see am korokoro one day. Na so o, dem come record am as proof of evidence. the case still dey court sha.
No comments:
Post a Comment