Me na Man-U fan but with the way wey we just dey loose our matches since David Moyes become our coach, me don dey wonder whether na to pitch tent for another club.
Anyways, I go decide that one for my mind. but who make we blame, se na Moyes no dey coach well abi na the players no dey play well.
I don hear some people talk sey, the players wan frustrate the man out of the club. Una agree?
No comments:
Post a Comment