President Goodluck Ebele Jonathan don sign the Same Sex Marriage (prohibition) Bill 2013 into law.
With the new bill, anybody wey dem catch sey him be gay go go prison for 14 years, and anybody wey dey operate gay joints, club, hotel, church, societies and organisations directly or indirectly go go prison too for 10 years. While those wey dey encourage am too go go for 10-year jail term.
No comments:
Post a Comment