UK Guardian don report sey, we Nigerian Government don start to the arrest people wey dem suspect sey na gay for Northern part of the country.
One Dorothy Aken'Ova, Executive Director of International Centre for Reproductive Health and Sexual Rights, talk sey the legislation hail the 'Jail the Gays' law and since the law start e don lead to mass arrests. so far for Bauchi state, them don arrest upto 38 gay men out of the 168 men wey dey under Bauchi police lists.
No comments:
Post a Comment