Ill Bliss Talk Say To Date Chidinma Na Child Abuse - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday, 24 January 2014

Ill Bliss Talk Say To Date Chidinma Na Child Abuse


One of Nigeria top rapper, Ill Bliss don talk say, him no fit date Chidinma because to do so na to commit child abuse.

Ill Bliss talk this one for the interview wey him do with Entertainment Rave for Thisday Newspaper today.

But wait oo, how old be Ill Bliss and how old be Chidinma wey dem no fit date. (lol)

No comments:

Post a Comment