Eyah this na very sad news!
Lawyer and human right activist Femi Falana don lose him son-in-law, Juwon Majekodunmi.
Majekodunmi die on Sunday January 5,2014 for Dubai where him and him wife, Folakemi Falana, the first daughter of Falana go do their holiday
Chei! and them just marry not long ago! make God give the family members consolation. Amen
See as the guy young ooh! Which kain thing just dey happun this new year wey we yus enter so! God abeg oh
ReplyDelete