Anyways for baba iyabo new letter, wey him write to PDP party Chairman and wey dem sey him copy we presido Jonathan too for inside, after him accuse the PDP party leaders sey dem carry criminal give South West people as their zonal zhairman, him come tender sey, him no go chuuk him hand again for anything wey dem dey do for PDP again, that is to sey, him go be dormant member. me come dey ask why him no kukuma follow enter APC? abi na shame dey catch am, abi him don tire to show himself as statesman?
Make una see the letter:
No comments:
Post a Comment