Una go dey wonder why I dey praise God for wetin suppose be the normal thing as married man. but una know how many of our men no dey sabi keep body together even after them don marry.
For 7 full years, Okonkwo sey na only Egusi soup him dey chop. E no easy but we thank God for hlelping Okonkwo to zip him trouser.
Una don hear so, we men face the Egusi soup wey you marry, if e no too sweet like before, make you see how to regarnish am to sweet, afterall egine wey dem no oil dey knock.
No comments:
Post a Comment