Shuuu, this one don pass madness, but for want of name, make we just sey she don dey mad really.
The only difference between her own madness na sey her own na for tush wey compared to the dirty mad people wey dey for streets.
May God help us. #Endtimethings
No comments:
Post a Comment