When this madness go stop. The rats wey dey call themselves boko haram don strike again for Bauchi State oo, as one bomb explode today for First Bank wey dey for Azare area.
Although we never know how many people die, but according to eyewitness, dem sey the bank full with mainly people wey come collect their Salary.
Dem sey the explosion occur for the bank ATM gallery.
May God helep us, AMen
No comments:
Post a Comment