US Too Don Get First Confirmed Case Of Ebola - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Wednesday 1 October 2014

US Too Don Get First Confirmed Case Of Ebola

 
United State Of America don confirm the first case of Ebola virus ontop her soil for Dallas, Texas.

Dem sey the man return from Liberia on September 19 to come visit him relatives and been no dey show any symptom until yesterday when him use him hand go hospital make dem test am after him don they develop the symptom.

Officials for Texas Health Presbyterian Hospital talk say dem don place the unidentified patient for isolation.


No comments:

Post a Comment