Linda Ikeji Call Am 'Ode', Me I Go Add 'Oshi' - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 31 October 2014

Linda Ikeji Call Am 'Ode', Me I Go Add 'Oshi'

So this odeoshi man wey think sey him don see Lagos finish decide to write article on the places wey him don visit for him life. Na him he con write sey our own Lasgidi na the worst place every wey him don travel to. Make una see why him talk so, whether na lie or enough reason to put the city down... "As far as I am concerned, Lagos, Nigeria, is the worst place on planet Earth. I’ve never experienced so much corruption in my life. It was just a horrific experience getting into the country. Crossing in from Benin, we got shaken down by the border guards. In addition to the multiple police shakedowns, the multiple ATM issues were enough for me; three times in two days, the machines dispensed the wrong amount of money. It was oppressive and hot. I couldn’t tell you one good thing about that place." Biko we know sey Lagos get him own for body, but we no sey everything him sey no just dey exactly like him talk am... Okponu, make I catch you again for this town!

No comments:

Post a Comment