Finally President Jonathan Don Declare 2015 Presidential Ambition - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday 23 October 2014

Finally President Jonathan Don Declare 2015 Presidential Ambition

 image
President Goodluck Ebele Jonathan don talk sey him dey interested to go for 2nd time.

He talk am today for the close door meeting wey him get with some of him cabinet members them.

Una no sey the leadership of the PDP been give am ultimatum yesterday to declare whether him wan contest.

So make una watch out for the official declaration wey dey come very sooon.

*singing* Goodluck Jonathan, Goodluck to the east, the west, south and north.

No comments:

Post a Comment